Sort:  

How are you coping with Nigeria my brother. 😂

My Oga, I am not proud to be a Nigerian and especially to be in Nigeria right now. Na my younger sis dey find cash for me occasionally at no extra cost. Transfer sef do me shege yesterday on top fuel wey I go queue for.

We go survive
God no go shame us

Abeg, show me the way, if you see Oyinbo for me, I'm unmarried 😂🤣😂

You self Dey find oyinbo? You no know say oyinbo too get their own wahala. 😂 😂.

Better make we find one Yoruba or Hausa way fine wella and find our way to make an for this nigeria.

It’s not easy oo. I used card to buy fuel today. Now I soaked my garri again. 😂

😂

God no go shame us brother

Na so 😂. Make we Dey hope and pray…