Omoooooo ahhhhh e no go make sense make them drop sha, but underlock self go don dey cook one mad magic somewhere hahaha. Omoooooo
You are viewing a single comment's thread from:
Omoooooo ahhhhh e no go make sense make them drop sha, but underlock self go don dey cook one mad magic somewhere hahaha. Omoooooo
Underlock no wan gree at all ooo
And me I no kan trust the guy wey dey my team like this... I wish say na Underlock 😂 cos baba no fit hustle this hustle finish, them something go kan spoil him shine.
I wish so too, I no come know where all these people dey.. Baba underlock fit vex go buy threaders self
as in eeehn, baba no wan carry last at all.
This kyn thing na to go hustle threaders, but eeehn... I no sabi any threader like this. It is well!