Sort:  

this man! All your hive can feed every Nigerian 🙌 already

Bro abeg na this kind comment make azi finish me with downvote, 😂😂, japanese man wey dey hear pidgin.

🤣sorry I don talk am finish before I remember sey eyes dey

No wahala man. Na where I wan go borrow fiat to buy I dey find.

josediccus of Hive. Nwannnne