comrade, you shouldn't be doing this to a fellow comrade..😅😅
Well, na money be fine bobo .. So being fine and loyal aint enough, cos the rich unloyal ugly dude will snatch am.. You sabi how most ladies nowadays be.
Even the ones wey go serious no sabi where them dey go or wetin dem want
Aha ah I wish...
I went to work there..carrying camera up and down. Well, I guess I felt tired cos it was my first outing.
By the way, with the way I looked then, I don't think all these babes go want me.
Like irresistible like Indomie abi?🙆😅
No o, I no dey find "fine"
Or did I read your message well.. If I take it as it is..
That means you're saying I should help you find one..🤔
Wey fine come get character, come dey loyal 😂😂😂
comrade, you shouldn't be doing this to a fellow comrade..😅😅
Well, na money be fine bobo .. So being fine and loyal aint enough, cos the rich unloyal ugly dude will snatch am.. You sabi how most ladies nowadays be.
Even the ones wey go serious no sabi where them dey go or wetin dem want
okay, just God-fearing and loyal is okay.😂😂😂
That's all abi? Its okay, I rest my case.
Court! Arise!😅🚶
You be fine man, leave matter