Sort:  

I came with the light. Do you need it? Lol

I wonder when you rest sef.... Always active... Don´t break down please 😂

lol
Does he know what break down means

The guy is a machine 😂

lol... abeg oooo

I no be machine ooo

lol
Our gender wants to recreate a new #Hilda, lol. #threadathon

He should. It will be that Ksam broke the record on thread. Lol

Exactly. you gerrit

lol... me wey my body dey pain me like this ooo

na wa oooo...

Just light ke...

My body dey pain me ooo... lol

Oya go and rest. Let me continue from where you stop 😂

chai...

shey you winno coman epp me and thread...