You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-05-20 00:21View the full contextView the direct parentlebey1 (69)in LeoFinance • 2 years ago Nonso write seems prepared , he has 500 threads already, i doubt task master could beat that
Lol taskmaster crossed 500 a long time ago. I am just playing catch up
🤣
Are you for ral, he crossed 500 , how naw, what was he threading about?
Na wetin vex me. Na why I go do 1k. Make Una dey watch.
But you sabi say the guy still evening like this ooo, aw you take match that one bayi because he will still be threading
We gather dey. As him dey evening I dey awake. I don dey thread since 5am yesterday. Them don take break, me I never take break. So I gats pass them sha. Any which way
5am , omo, baba na you ,tuale . make i reach 300 thread go sleep, lol
Lol am I a joke to you? I mean business 🤣