Some people and aproko na 5&6, kai. Dem no dey mind their business, na to dey chuk mouth for matter wey no konsain dem.
Kasala burst for one person side in this post Aproko gone wrong
Link inside 👇
Some people and aproko na 5&6, kai. Dem no dey mind their business, na to dey chuk mouth for matter wey no konsain dem.
Kasala burst for one person side in this post Aproko gone wrong
Link inside 👇
Please read and laugh loud 😂😂
https://ecency.com/hive-11060/@luchyl/aproko-gone-wrong
#gosh #alive #pepetoken #FunFriday
Aproko, amebo, all join😆.
Me I sha like amebo but amebo no like me back.
Hehehe, I no like any of dem becos I no wan make person insult me so I dey try mind my business 😂
!BBH
Your Content Is Awesome so I just sent 1 $BBH(2/5)@wongi! (Bitcoin Backed Hive) to your account on behalf of @luchyl.
Hey, @wongi come chuk mouth for this matter
@ifarmgirl you fit yarn for #pidgin?
Hey @rmsadkri I published a post in #pidgin, can you check it out?
very well said