Sort:  

Bring her here too.

I’ve tried, she looks at me like I’m speaking Spanish

Try more.

I can’t stop even if I wanted to

You haven't tried much. Seems you don't understand her pincode

she’s into real estate, so the idea of investing in internet money does not make sense, like my father too

Don't worry yourself any more, when you start cashing out na that time dem go understand

you understand, one proper bull run

I dey tells you.

Dem go know say you be odogwu

ah! why i never see your babe?

We came to your place together

oh! oh! I remember...lol sabi boy...

bro, no mind your babe jhoor. na the side wey you dey show am.

she go see now