Sort:  

Abeg where did this come from??😂😂😂

Say na Espanol Espanol😂😂😂😂

Lool dem too do. Dem won use ojoro win this thing but we no gree. We gather dey

You guys 😂😂😂

Shey you no dey sée dey level. Me no go gree sha.

😂 hola oga #pidgin

Amiego you dey disguise

😅 I dey see something #pidgin

What is this ooo😂😂😂😂

#pidgin

We dey dora de explorer de place
2 second everywhere go burst
On a patoranking level

Oo Abeg make una leave me oo

#pigin

We gather dey. Where we won leave you go?

#pidgin

😂😂😂😂

#pidgin

😂😂😂 Trouble self dey your body o but I agree with you #pidgin must trend

I be Elon Mus. Boy.
Para dey body
BTC dey body

🤣🤣🤣 Abeg make you dey calm down small, remember the tag always #pidgin

Make Una no vex I dey forget #

Now, the site don join body for this one... #pidgin tag nor show again 🥲

Lol I no press enter before I send my 'thread'

Yes I understand, na so e dey do me when I dey use phone too 🥲 #pidgin