You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-05-23 15:38View the full contextView the direct parentnonsowrites (75)in LeoFinance • 2 years ago Lol oga you don score owngoal like this 🤣 what be dis?
me am threads dey #pidgin all day long :P
Why you just dey dey ehn? Comrade why?
me no sabi more #pidgin words
You no fit learn everything like that. Na small small. Shey you get?
no. me try small small
Yes padi me. You dey try
me dey try always #pidgin