Sort:  

abeg make una see this uncle were dey whine person. Na you I for join make you teach how I fit wear cap come look down.

Ssssaaaiii... I have seen something today.
Is this one see finish or what?
Whinner don jam another whinner no wam.. let's be whining