You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-05-23 15:38View the full contextrmsadkri (70)in LeoFinance • 2 years ago #pidgin is already trending. no fall my hand oo family #hivenaija :P
huh???😳😳😳
I was taken aback!!
Just imagining how you would sound saying that 😂😂😂
😂 he has good teachers. You’re here to guide him #pidgin
Yes. I have good teachers #pidgin
Oga you too good #pidgin
ha ha me try. me big oga #pidgin
Ohh my #gosh😂😂😂😂😂😂
Now you sound like my Lebanese boss always trying to speak pidgin and the accent he uses is so funny😂😂😂
ha ha me no try speaking #pidgin me slaying am
Ohhh no😂😂😂😂😂😂😂
ha ha come on help dey friends #pidgin
Lol at this point I give up😂😂😂
Hahahaha, guy man wan grab #pidgin byaany which way #threads247 #hivenaija
This girl your pidgin strong o😂😂😂
How we go do na.
#pidgin #threads247 #hivenaija
Ohh God😂😂
This one don scatter your dada ?
#pidgin
We no go fall your hand. Make my comrade @merit.ahama give you proper welcome to Naija.😇
@rmsadkri we the #pidgin Hivers salute you o 😂
no problem. me speak #pidgin on threads #hivenaija
Haha we dey together 😎 #pidgin
yes, we dey together #pidgin
Every time 💯
use dey tag my friend #pidgin
We salute our oga #pidgin 😁
Sure thing na, Oga dey represent #pidgin well
He dey do am well well #pidgin
Remain small, he go dey teach us wetin we think say we sabi before 😂 #pidgin
😂 haha wahala oo. We go just japa for threads # pidgin
#pidgin why do I keep forgetting the tag 👀
Even me self, I don type hit thread before I go remember say I nor add #pidgin 🥲
Oh wahala oo. We must do do better #pidgin
We dey on am like this 😁 #pidgin
Gidigidi, no shaking #pidgin
o 😂Lol my Comrade sabi this #pidgin thing well
#pidgin me am good
You be correct bros, one bottle for you
#pidgin #threads247 #hivenaija
Thanks. me need a big bottle :) #pidgin
You want green abi black bottle?
#threads247 #pidgin
me no sabi but yeah :P #pidgin