You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-05-15 20:10View the full contextView the direct parentstevenson7 (72)in LeoFinance • 2 years ago I donate am for Hilda sef I no mind
E be like say you no get the right Hilda account...
na me get the original Hilda account...
Ask am naaa, na GTB she dey use..
Make I drop the full account gan gan abi?
E go add to the salt and maggi wey we dey use cook
This boss😭😭🤣
He wan run street
sorry, I forget to add...
Go Hilda, go hilda go...
lol...