You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-06-09 10:20View the full contextView the direct parentstevenson7 (72)in LeoFinance • 2 years ago Oh wait, find one babe for hive meetup make Una begin make babies sharp 🤣 #brownlions
Lol God forbid.Chikdren? For this agbado times? You know how much for baby food?
Abeg oo ..if you no like me just talk am straight
#brownlions
Agbado or not, he no still mean say we no go born 😏
#brownlions
you fit born first. I no mind come for your pikin naming ceremony. Lead by example
#brownlions
I never reach master
Na you say lead
#brownlions
i no won lead again na by force?
#brownlions
Na by force boss
#brownlions