You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-07-12 04:54View the full contextwealthwess (69)in LeoFinance • 2 years ago Jealousy even on threads? 👀 Nigerians sha!
wetin happen
Well, I don’t know per say.
I just smelled one lol
Smell ke?
You don turn to sniffer dog ni? 🤣
no mind am, na wahala e dey find
As a naija boy nah lol
You dey worry o
I don scope your yarn, but that one no mean anything. Just do you 👍
Ofcourse, it’s irrelevant, would do my thing sis 🤍
Lol, you are a naija boy that looks like you are looking for trouble
I know dey find trouble o, na my own i dey oh.
E just be things bro
Normal things.
lol, i dey with you
You the man bro.
Na village people be
LOL
How somebody go come online dey do jealousy, that thing get as e bi.
it’s irritating tbh,
maybe they want the world to ONLY revolve around them👀
and the last time i checked this Space is wide for everyone to do their thing! Abi am wrong on that?
Shebi you don dey call them now, if dem answer you go begin complain 😂
#villagepeoplelifematters #threads247 #hivenaija #pidgin
Make them come out, I dey hear for them.
No run oo cos dem go soon show face, lol
#threads247 #hivenaija #pidgin
Run ke,
haba uncle, kilo sele?
#threads247 #hivenaija #pidgin
Lol, don’t worry… nah just play!
just dey play