See this comrade sha...wetin you find come here sef😂
Instead of make you drop your comment, you dey carry out investigation for matter wey never reach una station.
better be careful comrade
@olaoluwapo come and see this young man here oo

Good thing you recognised me as your comrade 😎
see yeye hope sha😂