Try dey tell your popsy make he dey smile small. I see two of him picture he no smile, weytin happen. Shey dem steal him bread? Your dad is handsome btw.
Welcome to Hive, hold @monica-ene tight, she sabi way. Na she dey run the streets of Hive.

That's a Typical African dad trait😁😁 you would love him if u meet him in person though.
@monica_ene is held on to😃