You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE MUSIC FESTIVAL WEEK #1 ROUND #1 || Dancing On My Own (Cover)

in Music2 years ago

Nawa oooo
People sabi sing for this life wey we come oooo

This is just extraordinarily wonderful, brother
You did so amazingly wonderfully exquisitely marvellously tremendously well!!!!

Chai!!!

No forget me when you win ooo
At least remain small wey I go use buy ijebu garri 🥲

Sort:  

People sabi sing o🤧

You did so amazingly wonderfully exquisitely marvellously tremendously well!!!!

Eweee... na me chop all this ones??😂
Omoo. Thank you so much, man.

Dem sha don chop all of us eyes, so na all of us go chop that ijebu garri together...🥲😂
I will being cold water and groundnuts