You all and my cringy expressions
Abeg I nor know wetin cringy mean but I like your expression π
Keep up that setup, it's lovely.
You be making a man like me nervous sha
Relax joor, you deserve people to be jealous of you... Your kind na only one dey π
Unfortunately, I have been disqualified for this round
Oooops, so sorry
Well, at least I got to listen to something good π
The next round starts when? So I can see if I can join early enough.