Sort:  

You don't want to know🤣

What me I sing then was

I be soldier
You be army
You no get gun
You no get knife
You no get cutlass
You come dey go
You come die

For your burial no food
For your burial no water
For your burial no garri

Na Tomtom dem dey share... 😅😂😂

That's what me and my guys sing then.

Whaaattt??🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

 3 years ago  

My own ending part of the lyrics used to be "it's time for amina"

Who cares🤣
I just love d music!

Lol.. 😅😂😂😅... Be like say u Sabi one girl wey dey bear Amina when you dey young.. that's why ABI