You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 9: CAPABLE GOD WORSHIP PIANO MUSIC COVER || MY BIRTHDAY APPRECIATION SONG

in AFRI-TUNES3 years ago

I dey where you forget me na 😒 shebi bcos I dey do small shakara you run lemme. @ksam con dey laugh

You have come again, always making me laugh.

I love worship so well, I miss leading worship too. En don tey na man don backslide 😂

You don turn to lover boy na😁😁

No just talk happy belated birthday...send my gift jawe

No worry we go talk.
I hope to see you around more sha

Sort:  

No laugh oo..everywhere na red eyes liadis

Which yeye lover boy? Lover boy wey no profit me. No be wetin make me sick be that

I Don cling to the old rugged Cross abeg. No time

This one wey you wan follow me talk. I no dey collect bribe oo😂😂

Thanks alot dearest @benii Much love😍

🤣🤣🤣🤣🤣
Lost but found. Thank God for saving you.


You are always welcome dearThanks alot dearest @benii Much love😍