You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 54: OLOLUFE BY BEEKAY COVER

in AFRI-TUNES • 2 years ago

🤣🤣 so na you come dey shine for my lover boy spotlight wey you come dey collect all my babes. No wonder all my babes no dey look me again. Better go ask @ksam how I take collect en babes after en make mouth. No try your elders oo🤣

Thanks a lot man for the nice welcome. Na better man you be. Much love man🥰

Sort:  
 2 years ago  

As all of Una come dey drag shine, which spot Una come leave for me😫😂

Hehe wahala

Na you be Lord of the rings na. Baba for the babes🤣

Ah! U collect @ksam babes?? Na e b say u b baba o, I submit o, lolz

You are welcome bro

That's my boy. No worry I go cut small soap for you🤣

Lolz, I hear
Abeg make d soap big, no b small one

 2 years ago  

Lol 😂
The way things are are

 2 years ago  

Hahaha
Omo
Na Jesus-son dey reign now oooo 😅😅😅
E go hard for you to collect from am 😅