This presentation should be dedicated to @chelsie-b , hehe. I think she made a request which you fulfilled here.
Omo dis one na real confusion, heheThis is why I have missed you here all the while you have been away. You make very unique presentations that one cannot help but enjoy. Your voice is a top notch. Right now I am confused who to place on top on the list of my ladies. @hopestylist get some kain correct vibes but her voice no reach your own, mmm @sayofunmi is very pretty with a good voice but I dey confuse which one blend pass now, @utymarvel na person wey I just love from my spirit, Lolz, and d love deep gooor. I for done add @icyink but my oga @ksam dey protect that one too much.
Even now I no know what to do about your case cos my first oga @onos-f b like say e dey guide and guard u sef. Sha e b like las las I go just dey with my lady @jmis101 or @maryjacy , lolz
In a nut shell, Mary, you are an excellent singer with great gift. Keep it coming, we love you
I first thing say nah post I dey read, before I come check ham well😂😂, I dey hail ooo
Biko commot your hand for everybody jor, them talk @jmis101 and @maryjacy no follow...You one become solomon of our time😂😂😂, biko I come in peace 🏃♀️
Hehe, na me nah
I b Solomon pikin
lol, funny you 😂
Ahhhh
Dem don talk am already 😂😂😂, correct.
Abi, he wants to do little like 2baba😂😂😂
Silent mode activated
😂😂😂😂
One person connected others.
You are doing well sir.
Lolz
Thanks sweetie, I don miss u o
Hmmmm
I hide in peace o
I'm as confused as you are too
I don't share ooooo😂😂😂💔💔💔💔🤣🤣
Yeeeeeeeeee🙆♀️ person don knack my headoooooo
Lolz
Awwwn🙈🙈
@jesus-son Am blushing already 🤭
You deserve it dear. Blush wella
Icyink no go come 😅😅😅
Bad luck 👺👺
Your confusion as confused my confusion. Thanks a lot for the kind words @jesus-son
You can imagine since wey u no enter dis community, chai??
Sha you are welcome
No vex sir. I am here now