Walahi me I will not believe that it is redmi that is causing this freshness and infact, you can't even convince me to believe otherwise, hehe
This song wey we don hear since we small wey we dey chop mouth to sing am, lolz
At least, I don sabi the lyrics from u so. Lovely work baba
You are viewing a single comment's thread from:
Hahahaha Baba I no really understand wety you dey talk but I know say na my redmi dey add to the freshness and if you need any other explanation na my redmi go explain things to you. 🤣🤣 Na you get natural freshness you no dey use filter but you look so sweet and fresh but make someone like me try use natural camera 😜😜
Seriously na one old song and I say make I just present am. But you dey understand Hausa small abi?
Thank you for your support always bro.