Sort:  

Yes dear.. We will.
Thank you for being an inspiration.

Inspiration ke?
Ahhhh
We'll keep inspiring each other 🥰

@chosenfingers can never put asunder in this mutual inspiration.

you just dey blow grammar wey wear oversize shoe for afri-tunes community...you think say me sef no go school abi?

I dey come for you...make I go find my biology notebook

You sef see say woman don dey make you loose focus small small...no be you dey beg for her sister username yesterday, now you don dey try cross lane

No be so hard guy dey do oo comrade😂

🤣🤣