Brotherly
It's been a while, abeg no vex say i neva check up on you.. the son of man gats so many things on his head o. But las las, e go better!
This song is always my number 1 eeehn...
Anytime I listen to it, it is always New and touches me personal... taaaa.. no dey laugh.. you think say Christian music no dey touch me? 😅😅😅
Nice acapenwa brotherly 🙌🙌🙌
Aje...en go better🤌
Na you use ur hand kee yasef oo...person like you no suppose dey feel anything personal as per jagaban wey you be na🤣🤣
Thanks man❤