Na wa oooo
You just come scatter work sotey @benii dey ask when she go see you for real life...
No be date be that one? 🥲🥲🥲
@chosenfingers come learn work
Na wa oooo
You just come scatter work sotey @benii dey ask when she go see you for real life...
No be date be that one? 🥲🥲🥲
@chosenfingers come learn work
Jezz, @ksam please leave my favourite lover boy alone biko..
He is still my love 😍😁😁☺
Who be your love😏😏 when uu don ever ask your love say uu wan see am before😪😪
I don go back to my missionary work. I no dey do again😟
😂😂😂😂🤣🤣
No be so naa
Oya am sorry
No beg me oo😪😪
After you don follow man go cos of music😏😪😪
Never..
I can never follow another man..
Abeg no vex..
Na dis tin dey make man think sote he loose form😪😪
Babe wey never gree finish na en @magicfingerz come carry comot from my hand. Be like say na to return back to ministry work remain for me liadis.
@ksam so your plan finally work😪😪