It seems where you are has a natural reverb and it gave the sound production a natural effect. And this is quite rare... But then the sound of the rain (if I'm right) didn't allow us enjoy that wonderful effect so much.
Are you a choir member? I'm sure you should be able to sing those high descant part if you are. Because you were hitting high high notes here ooo!
Abeg, God should biko hear our prayers 😪 make person no go run mad for this country bayi
yeah, the sounds like that cuz the place looks like a hall... I will be missing that place very soon because I'll be going back to school... lol😂
The rain fucked up jare, waited for the rain to stop , but did not, i just have to do that moment, because I might not be chanced again to do it.
yeah, I'm am, so always deal with high-key suprano most times... sometimes I do try tenor, as the spirit lead.. hehehe
Lol, God will definitely listen to us, I know say people don lose hope, but we still dey pray sha🤲🤲.
Thanks for stopping by , I appreciate your support.
Ahhhh
E be like say the Thunder wey ASUU dey strike no dey reach your side...
You get thunder absorber like this...
Rain just dey f up so many things and making some things really difficult... Well, it has a great positive side sha.. but e too dey over do 😅
No wonder
I'm not surprised, cos your voice sounds like one staunch kwaya member 😁
You are doing well o
LoL,Asuu no sabi the road to our school, cannot be paying that kind of money and be having strike 😂😂, i can't afford to stay at home for a full section, even more than a section... it is well
The rain no bad sha, but sometimes can be so annoying 😂😂
Staunch kwa!! make I come dey go🚶♀️🚶♀️, where my bag dey? 😂.
I see what you did here
Make I send you my akant number? 😅😅😅 let me be your middulu man 😅😅
Yea
Especially when you wantu go out, or maybe when you have clothes to wash... chayiii
You one send your Akant number make I help you memorize ham 😂😂😂...? me too t still dey think maybe i go be your middle man. lil
there are some days , you'll have to Sundry cloth for three days.. hehehe, well nah the time sha, make e dey rain ham.. lol