This one na the ogbonge Masterpiece
π
π
I twale boss, I see what you did there... week 32-33 πππ only you na you baba πππ
Anytime wey you sing Worship song I dey always dey scandalised, because I know say na Love love song be your calling... see as you finish work here πππ
Make I call @obaro make him do him thing abi?? ππ obawale C
My oga wey nobody fit scopeππππ
Thanks boss
I don dey expect say u go come for me ontop this love matterππ
Wehdoneππ
Everything na lie,na only people wey Sabi guitar dey get woman pass e.g @olujay
Na worship music be my calling bossuππ
I be Don Moen pikin
Obawhale say hin go see me laterπππ½