ldmrm x2 ldfmf, ldfrd -rstlt- and so on, I still remember when I was still scoring this Line of this epic song that took over that year. Infact I think I need to jump on this beat asap! hahaha. I even remember when I dey Burundi wey I come one party wey live band dey play the song, omo, I rush guitarist tell am say me nah simi broda from naija, baba give me guiter, I Fiokee all of them, they feel me that year shaaa.
Omoo, you finish work abeg!
You are viewing a single comment's thread from:
You na boss na 🙌 normal normal. 😃