Ah! I love this song on a normal only that when I was trying to learn to sing it, I just dey yarn dust especially that side wey dem speak youruba.
See as you just dey chop the song coupled to your beautiful voice
Nice one my boss🙌🙌
Kai, @obaro shey life go finally balance like dis? 😭😂
You are viewing a single comment's thread from:
Eiy!!
Guy, see as u come dey make my head swell like say I be woman.
Omo, Shay woman go fit leave you like this.
Your mouth sweet well well.
Thanks a lot for the kind words my gee!
😂😂
On a serious note You good sha
More of you!