Se na inside studio you dey ni wey e con be like studio voice. Agba man sha dey play guitar dey catch dem go
You are viewing a single comment's thread from:
Se na inside studio you dey ni wey e con be like studio voice. Agba man sha dey play guitar dey catch dem go
Omo, On God o.
That thing sef, I still wan do remix later!
But as u stop by, you deserve something chill.
Remix. Opoor o. Na why you be boss be that
Whiner. Lol