You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK23|| OMO BABA BY SOP FT DPRINCY

in AFRI-TUNES3 years ago

Without capping, I know that you put in a lot of musical efforts in creating your contents and that's really amazing pal.
well-done and keep making music.

Sort:  

I swear... Na only musical person sabi watin another musical person dey face ohh... Boss you be epitome of music abeg... You too sabi..
Thanks ogami for been here .

 3 years ago  

Epitome of music bawo😂😂😂

Where we jasi like this😂💔
Comrade, no come dey shake table here ooo.

If you dey find epitome, mention @ksam🥲

Ahh... Give honor to whom its due..
Ksam na boss on boss too na...
Ogami make we no talk too much abeg❤❤😀😍