Guy, I really dey feel your pain for here!π
E be like say person don tell me this kind of thing wey I laugh about am... Ehn ehn, na @hopestylist tell me say she bin dey record for her mind and she no press recording icon for her phone π
π
π
π
Omo, I laugh that matter until it happened to me
I was struggling to score an original song that day, and as I was trying, I actually got it right the fifth time with sweet additives only for me to discover I was deceiving myself πππ
Guy at that moment, I be wan smash my phone
I come Calm down remember say na 100k plusππππ
Na so I just vex go downstairs go play game for my phone take calm myself.
But I must commend you man, you are a strong manπͺ
This piece is top notch π―π―π₯
Hahaha that kind thing but I think you guessed wrong oo, it's @merit.ahama that said she had such experience, not me oo, if it's me... Let's just forget abborit, lolz ππ.
Obaro is a old man Iya Iya Iya o
He has forgotten my tears ordeal π₯²π€£
Hahaha, abi oo π π .
Old man..
Emi young and hotππ€²
πππ
Hahaha
I no go talk
Lolz, better hot, you are burning π₯΅.
π π₯
Okay.. I mixed things up since you guys are sistersππ
Omoπ€²π₯Ί
Dem don catch you π π π
These madems no get joy at all π π
Yea
The GUYS are SISTERS you know? π
I know... Senior Comrade..
You like to dey find trouble and ama give youπ
Hahaha
I just day make I remind you say the guys na sisters naaa
This comrade only came to spread peace not vawulence
Peace has never been an option to you.,ππ€²
ABI no be Ksam??,ππ
But I came here for peace mission nau π€§π€§π
Announcer ππ
Please don't next time, we are two different people π .
Toor.... Case settled!
Walahi
I just taya ooo
Which kyn guessing is this one bayi
E shock me oo, he better nor try I'm again oo, if not I go go vawulence, lolz.
I trust you
Haunty Vawu vawu