No be only yansh๐๐๐
I go wipe Una oraimo cord for neck if Una all dey expect make I shake yansh๐๐๐
You are viewing a single comment's thread from:
No be only yansh๐๐๐
I go wipe Una oraimo cord for neck if Una all dey expect make I shake yansh๐๐๐
Your body never see hot water before abi?
Abeg pity me o.
You wan spoil business for me. ๐
I no go see girls wey go look my side again na๐๐๐๐ฅฒ
๐๐๐๐คฃ
U no like me๐ฅฒ
Lolzzz
I pray oo
๐