Sort:  

Ahhh... Boss mi ohh...you say all this thing na just trying ohh...
I know say you sabi people way dey do beta beta always...
We just dey try ni boss...

Tho, i am so happy you replied to this..
Thank you so much ogami sir...

 3 years ago  

Lol.. you Sabi pass 50% Nigerians sha

😹😹😹😹😹..
This na whining sir... Who i be?
I am after your leadership sir...🙌

 3 years ago  

Omo
I still dey learn work for where this baba dey ooo

I be omo ise 🥺😭😭😭

Ahhhh @ksam.... Boss i beg ohh... No forsake your student i beg... Na learning i still dey ohh....
Thanks boss for showing love.

 3 years ago  

I just dey vex anyhow 😭😭😭

Them go dey intimidate person wey just sabi three instrument pere.

🤔🤔🤔... Just 3 instruments with killers voice.... Ahhh @obaro. Boss i envy u big time baba...

 3 years ago  

Smiles, thsnks boss