You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES #31 | Smile for Me by Simi - Guitar Cover

in AFRI-TUNES2 years ago

My oga wey no dey disappoint
This guitar wey u play here suppose dey inside pharmacy because e fit cure madness.
Too sweet
You be steady dropping soft work and be smiling there like nothing happened.
Boss boss wey Sabi
Nice one brotherly!!