You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-09-01 19:27View the full contextView the direct parentiamnursejeff (47)in #leothreads • last year You don fall jooor it's remaining to tell us ddate
She na me and you fall abi. Or as you don fall, e mean sey every other person don fall? I still dey market my boss.
Dey wyn yourself do and tell is date abeg
Baba, for this love matter, u fit be senior man ooo.
My hands are clean I no want make person break my heart so I dey mind myself oh love nobi my mate 😂