Sort:  

Ah, @ceepee, I no sabi dance that kain oyibo slow dance wey dem dey hold the woman for waist. Hahahaaa...I try dance am my own way sha . Thanks for stopping by, sister.