U think say to see JANUARY 16th na moi moi?

in #life β€’ 6 years ago



  • Boko Haram or Fulani HerdsmenπŸ’£πŸ’₯πŸ”« reach ur side? Β 
  • Β 
  • U know how many wey don die πŸ’€ since Jan till now?Β 
  • Oga Ansa πŸ“žme nowΒ 

  • Abi ur family get yellow fever?πŸ‘Ή

  • God give you legs, and you still dey waka πŸ‘’πŸ‘£as you like.

  • God give u good health. πŸ˜ƒ, you still dey chop ponmo and bokoto.

  • 9ja no good, 9ja no good: U dey use iPhone, techno , android, nokia, ipad & laptop, even wen u neva get moneyπŸ’·πŸ’΅ to buy car🚘, your Leggedis Benz no dey hanger for orthopedic.

  • Abi u don see πŸ‘€where person wey dey coma for sick bed πŸ˜·πŸ’ŠπŸ’‰dey ping or whatsapps?Β 


Abi na blind man 😲wan change DP or comment for facebook? 

U still dey complain😩 there? 

Β 

Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 inside coffin πŸš‘ ?Β 


My friendπŸ‘€, u beta start thanking God now... πŸ‘


If u read this message and U no say Papa God thank you, that means you no dey appreciate God..πŸ₯Β 


Oya, send am to the friends wey U like & give 30 gboza 2 Papa God oo!!!!

Β πŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘Š

πŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘ŠπŸ‘Š Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β Β 

Toh! πŸ€·β€β™€

Me, I don say

Baba God, I appreciate u oooo

πŸ’ƒπŸΏπŸ’ƒπŸΏπŸ’ƒπŸΏπŸ’ƒπŸΏπŸ’ƒπŸΏπŸ’ƒπŸΏπŸ’ƒπŸΏπŸŽΌπŸŽΌπŸŽΌπŸ™