Hahahahaha...@ogoowinner . Yes ooooo...confirmed Nigerian. Nothing do us. It's my pleasure. I'm glad to meet more of my people in the steemit ecosystem. Abeg all these your jollof, fried, white, gbo gbo eee rice, make u just ship dem to me. No be only my eyes I go dey use chop dem. Me sef don follow you.

Lol! I thank you plenty my sis @maryfavour
You are most welcome, my sister @ogoowinner.