You are viewing a single comment's thread from:

RE: Save, Invest before you Spend

in #motivation7 years ago (edited)

Thank you Jareeey,BTC SBD and STEEM, na another betta example wey i fit take qualify wetin you post, early dis year i been get plenty BTC but i rush sell am out, because i no get mind to invest, now 1 btc dey worth 19,000usd, if i check the history of my bitcoin wallet transaction wey i just spend any how, E go be like make i cry. See sbd and steem now see as them moon. As of last month wey i just dey sell sbd for 250naira now sbd na like 5k for 1 now.

I don learn from dis your post i swear, if to say i invest that time as you talk, By now i for dey chop hot amala. @ogoowinner you make sense wella, Who get ear don code wetin you talk.

Sort:  

Bros I lyk ur way scarra...I don dey follow u, Abeg make u sef try follow me back make we gel Wella, I get tins to learn from ur government