You are viewing a single comment's thread from:

RE: NEW METHOD WEY ROBBERS TAKE DEY THIEF

Nothing wey we no go see for this country, make God just dey save us oo. Make our ladies sef dey careful d kind motor wey dem dey enter, because to me, car wey be say na only men dey, e dey suspicious somehow, make dem no just dey carry enter like that.

And I wonder where dem SARS go dey for dis kind matter, na only to dey carry harmless citizens dem sabi