Once again thank you @naija pigin for una make sense post now I go church mouth for dis matter to me ooo na d woman suppose come although the man fit send her money but na she suppose come bcos sey it make sense make woman come stay for man side than for make man go stay for woman side GBAM!!!!! I Don talk my own