You are viewing a single comment's thread from:

RE: Under age mama

in #naijapidgin7 years ago

Ha my country people I greet una oo this matter weak me gan . me i no fit talk sey na poverty they cause this thing as people wey rich die self the thing they catch them

Thing be say na only God fit help us.