You are viewing a single comment's thread from:

RE: TRANSPORT MONEY PALAVA

in #naijapidgin7 years ago

As eh dey hot, that mata depend unto how close them be o, if na just friends woman fit pay her money go meet the guy, what of if the woman sef get money and job wey make sense wella, she fit pay her transport fare nah, wetin me i go talk be say, relationships get their own definitions, he go dey untop how we dey tey relate or romance each other.