You are viewing a single comment's thread from:

RE: Snake wey go swallow millions. How una take see am?

in #naijapidgin7 years ago

Dat one no surprise me at all. If rat fit pursue our presido for office why snake no go fit swallow milla.

In 2baba's voice...

E bi like say dem won tel us another story again... E bi like say dem want to show us another movie again ooo..

You kno say nollywood attention dey on lovey lovey movies for some time now. Now na time time for dem to come back to our own way of reasonig.... Back to the days of blood money movies.

Abeg who fit to remember me that movie way cat dey make money disappear that year? I for lik watch am again make I for see the possibility say snake fit swallow milla when no be food?

Abeg...Ejo...Biko...Da"allah..
#OurMumuIsDo

Sort:  

Hahaha! No be small thingo, na too much naija movie dey worry naija. Very soon dem go use dis one act film.

yes o, if sote i be film maker by next week the film go don come out