You are viewing a single comment's thread from:

RE: BABA BUHARI DON COME WITH NEXT LEVEL

in #naijapidgin7 years ago

Chai, Buhari get mind!
Abeg those animals wey swallow money, make them follow swallow Buhari biko
We no go gree o, we no go gree!

Our country too dey corrupt, they know the next GCFR, so voting na just waste of time and to make am official. Wetin concern me?

My own na to make money

One gbosa to @oliverwilliams Tuale to @naijapidgin