@naijapidgin, I troway salute give una.
@mittymartz, carry go... Nothing do you
Chai, I don see where I go dey yarn for pidginCorrect babe @mimy, your tori funny no be lie, and that advice wey you give, I don catch am.