I just hope sey 9mobile own go make sense...Una good morning @naijapidgin. This data tori wey u carri come make sense o. I Don tire for MTN and d way dem dey drink data sef.
I dey come, I wan go buy SIM

If you buy new etibaba sim, you load N500, dem go sama you 1.5g gor on week and another 1.5g for a month